allfeeds.ai

 

How Una See Am Podcast  

How Una See Am Podcast

Author: Femi and Maazi

Dis na Ogbonge pidgin talk talk show wey we dey host ontop podcast to talk about plenty things wey dey affect us as a people and our community. The hosts for dis talk talk show na two brothers, Femi and Maazi.
Be a guest on this podcast

Language: en-us

Genres: Education, News, Politics

Contact email: Get it

Feed URL: Get it

iTunes ID: Get it

Trailer:


Get all podcast data

Listen Now...

S6 E6: Favor Bank
Episode 6
Thursday, 19 June, 2025

Send us a text#SabiNation, No be all help be help o... some na strategy 😁. Dis week on How Una See Am, we dive into the dark side of favors: when kindness get strings wey fit choke you. Some people no dey help you... dem just dey invest in how to later control you.   #howunaseeampodcast   #femiandmaazi #HowUnaSeeAm #PodcastAlert #ManipulativeFavorBanking #EmotionalBoundariesTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.**Music Credits:UNITY by HUSAPodcast, YellowFela ProductionAfrobeat 2025 Mix

 

We also recommend:


The Dana Gould Hour
Dana Gould

Power Play
POLITICO

Correctly Mistaken
Wes Cherry

Leviatán Podcast

Beyond the Headlines
beyondtheheadlines

Your Healthcare Future
Health Care for All Minnesota

Política simples
Aroldo

Políticamente Incorrectos Podcast
Politicamente Incorrectos

Hombre de Radio
Osvaldo Igounet

Black Girls Do Politics
Black Girls Do Politics

*LOUD NOISES*
Samuel Hodges V

Sushil Shukla Show
SUSHIL KUMAR SHUKLA